1. D.E.M - Ogaju (feat. Majeeed, Verchi, Mr Kleb & Lisa Viola) Snippet D.E.M, Verchi, Majeeed, Lisa Viola, Mr Kleb 0:52

Lyrics

Ogaju

Ina so in bi yesu
Ina so in bi Allah
Dadin Duniya ya hana ni gabadaya

Mr Kleb on the beat

Ina so in bi yesu
Ina so in bi Allah
Dadin Duniya ya hana ni gabadaya

Oh No mayimaye, Oh No mayimaye
Oh No mayimaye, Oh No mayimaye

Shantel wetin you carry fit to run a man down
I tell you Wetin you carry fit to gun a man down
I be dey beg you make you no go kill a sinnerman
Nobody holy baby
Baby I know you gat another man
But make I Shazam that ass oh my God
I want some

( Yeah yeah yeah )
I’m falling yeah
E come be like say na your body o
Girl Ma kpa mi o
No no
I’m falling yeah
E come be like say na your body o
Baby ma kpa mi o
Ma kpa mi o

Gimme sukus
Gimme gbom
Gimme sukus

Gimme sukus
Gimme gbom
Gimme sukus

Baby Baby , Ileke yen gbono

Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju oleju oleku
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju oleju oleku

( Yeah yeah yeah )
I’m falling yeah
E come be like say na your body o
Girl Ma kpa mi o
No no
I’m falling yeah
E come be like say na your body o
Baby ma kpa mi o
Ma kpa mi o

Gimme sukus
Gimme gbom
Gimme sukus

Gimme sukus
Gimme gbom
Gimme sukus

Baby Baby , Ileke yen gbono

Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju oleju oleku
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju
Oga ga ga
Ogaju oleju oleku

Oyekunlato
Shakap oh na na na
Oyekunlato
Sha sha shakap oh na na na
Oyekunlato
Shakap oh na na na
Oyekunlato

Spotify iTunes Amazon YT Music Buy

Ogaju

Release Date : August 20, 2021
Artists : Majeeed, Verchi
Format : Digital Download
Format : Digital Download