1. Majeeed - Yawa No Dey End Snippet Majeeed 1:30

Lyrics

Time

[Verse 1]
Them dey find money
You dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail Paddie better soji
Put your head straight
Make e no go be had i known be the case You say you like kele
With a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo
With your 5k
You no get money
You dey post giveaway
Oh my God

[Chorus]
Time they say don’t wait for nobody Time they say is really the money
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time.

[Chants]

[Verse 2]
Give me five minutes
I’ll be on my way
Aunty kilode na so so man place
You say you no won soji
Say you get Craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night na morning for your estate
Na so so corner corner follow one way
But I see you when you off light for that Toyota corolla o And i see you when you off light for that Toyota corolla o Aunty wetin dey sup oh?

[Chorus]
Time they say don’t wait for nobody
Time they say is really the money
Time they say waits for nobody
That same time na time wey no get time.
That same time na time wey no get time.

Spotify iTunes YT Music Buy

Time (Acoustic Version)

Release Date : January 7, 2022
Artist : Majeeed
Format : Digital Download
Format : Digital Download